Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Ayo maff and Zinoleesky really cook this jam😩🔥
25,661 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

The jam dey enter body

Aje

Well I’ll go and stream it. My baby just just break up with me

Collaboration we never saw coming madt

I never pause this song since dem release am 😂🔥

zino don fat ooo 😂😂

E don dey top 1 for Spotify & apple music just few hours ago.. check am

Zino my best musician

When are you going to tell Zinoleesky the truth?

Zinodicts President 🤝🔥

Jam 🔥🔥

Na wetin i dey since last week

GBAs GBAs gbos everywhere 🥶😈🔥

Gbedu

Abi dem stew am 😂😂😂 I think they paid their dues

Ayo maff always make good music

🔥🔥😃

Adigun too good fr

I like am pass you 🤣

Better jam🔥

They really cooked on this one! 😮💨🔥 This jam is too sweet!

Nice jam

The vibe nah fire for thunder

Ayo maff and Zinoleesky really cook this jam

Always on repeat when it plays on my phone 💕💕💕

Hot one 🔥

Nothing sweet for here

Zinoleesky kon be like upcoming artist wey Ayo Maff dey try promote

There joor 🔥

🔥🔥


