Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨Ayra Starr dresses up as Rema for Halloween 😂❤️.
35 Kommentare

Rema dey wear bra?😏

Hope rema isn't doing the same

Something's going on but I can't prove it

But rema no wear bra now

All this is fun and play until we hear "Rema dresses up as Ayra Starr for Halloween"

Rema dey wear bra?

Benin City Rihanna and ASAP Rocky 😁

Make Rema dress like Ayra Starr too, no cheating

Scenes when Rema wears short skirt

Omo this love wey I never find dey do me strong thing oh😔

Rema dey wear bra ?

E don fall finish 😂🤌

when rema start to dey wear bra?

na so rema chest dey abi?

She for just add cigarette join to make am more real about Rema ❤️😂

For a moment, I thought the person behind her might have been Rema dressed as Arya for Halloween.

Twitter is such a terrible place. Twitter is the terrorist of all social media. Disgusting place

You no smoke ni

This romance is sweet

See as she dey chew chew her mouth. U fit dress like rema but you can't flow like him dawg😹😹

Hope no be wetin I dey think🤣🤷♂️

I like this 😂, keep pushing your craft

Nobody love Rema pass ayra starrr, I fit manage say crayon and london. But ayra loves rema like no man’s business .

Nailed the dress up and the body movements👏🏿👏🏿👏🏿

😁😁😁😁

Rema or Remi Aluko?

Rema dey pipe this girl lowkey, nothing anybody wan tell me

Rema no dey wear bra o

Rema don dey wear bra 😒😈

all these hate no really necessary for this comment.

Which day Rema wear cloth wey dey show us dry chest with small breasts, chest be like wetin them add two akara.

Mare rema con dress like her The kind backlash e go recieve from Twitter NG ehh 😂😂😂😂

Make rema nor try watin I day think 😂

My girlfriend dey wear my dresses too 👀👀👀👀👀👀🙁

😂❤️
