Loading video...
Video Failed to Load
B4 B4 - Davido ft Mayorkun & Fola❤️
1,839,539 views • 1 month ago •via X (Twitter)
46 Comments

I ate with this video🫢

Baddest videographer ❤️

🎥 -@DiianaD___ With - @Cleverlydey4u @Zamanii_0 @ComptonZak66 @TheTeeBoi @RotimionX

@Cleverlydey4u @Zamanii_0 @ComptonZak66 @TheTeeBoi @RotimionX Show love

Abazz don first me learn the song

🤣🤣

My fav listening to my fav!!

@OloriOfOloris ❤️

@Tony_Whillz This one come Dey do like Merlin na u get song 😂

Abazzzz B4 B4 is goated

Ykb❤️

Abazz dey do like those ajebo wey thier leg no dey strong for ground 😂❤️

@Tizbami Motion boys!!!

Abazzz, video no fit you gan…just dey tweet agenda dey sell jersey

See how e sweet🥹🥹

🥹❤️

Una suppose dey the official music video o

🤣

@khanofkhans11_ Why the last guy no put charisma nah

That guy on white 😩

see as you dey do like woman

Abazz, I ain’t even trying to shade you 😂 But do you have any form of retard in you? Why you Dey over shake 😂 It ain’t even normal at all

You don’t have hair and you’re putting on a bonnet 😭😭

Davido fans just funny men

Davido too bad! 🔥

Abazz don double hin energy since davido gave am 15m 😹

Wait why abazz dey do like person wey no fit dance on beat😭😭😭😭

Abbaz be like foreign tolo-tolo This thing no fit you 😭😭😂

See my home boy 😂😍

🥹🥹🥹❤️

wetin abazz dey do??😭😭😭

@Richieharmz This guy na FC, nothing you want tell me

@Therealqb4 Aaahhann nice concept 🔥 Too good

@Therealqb4 Thank you my queen 🔥

Bro you don get epilepsy before

Let me know when the video is over Abazz is really owing some Aura

Omo this Abazz mumu die him no even get steeze see as him Dey do like crey fish

Too clean.

My boss🙌🏻

Nobody hawk this album reach you

@Spencer0nX Why Una force the last guy do wetin e no won do?

Ouuuuuu I love this!!!😍

❤️

This guy body movement show say he reach like 20 times before una perfect only this

@Rockbenxer You no even Sabi behave ,you just dey shake shake

Abazzz no sabi this swag dance at all





