Loading video...
Video Failed to Load
Baba ask her again say where are you from?๐๐๐
141,051 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
49 Comments

Justice for the Nyashless

Bro, you no hear the kind car she dey drive?

I hear am oo ๐น

Konji don free my guy!!!! As e hear car kinking flee

His life is very important to him o

E dy protection am

Such content shouldn't be encouraged, insvlting women for their look or shape is not fair.

Omor dis guy the muzz me ๐

Zobo na confirm werey

Wetin Dey worry this boy ๐๐

The guy dey on guard my bro

No be only Ogun state

@DefendNigeriaHQ Na she use her mouth talk am o

300 with *v*na

2010 na around 300-500 dem dey collect, I remember well well

@amavtainmr Wetin be the new price now?

@amavtainmr I am a born again Christian

@amavtainmr

@Akposxau You wan put him for talk ๐

You get accident before? ๐คฃ๐๐

She said "you dont deserve me" and you missed the chance to say 'exactly i deserve better"

Everybody just dey overwise everybody. Between na the guy fault for not looking at the spec for the girl yansh before engaging. Always look before u leap.

Na joke be this

Apparently

Guy wise, they for use am buy GLE

"oga the card declined" Miracle no dey tire who again? ๐คง ๐..

The giy been wan go werey b4 him hear 300 naira, this cheap types go give you Ivanafection instantly and even pipe no go fit treat you.

E dey important to ask ooo ๐

Ah! Make dem no use am do something o

This guy 300 and you get car ๐ค๐ค

๐๐๐๐

Omoh the boobs mount guard but 300K is a fair prize if I'd come with extra 8 guys

Why do I feel like this guy is dirty ๐คข๐คข Keep scratching his peepee ๐ค๐ค๐ค

You sure say she no get HIV ?

E no go better for u for sayin ogun state โฆ Person dey use ibo accent for video but cos of fvvkn bigotry wey Dey ur blood na ogun state u use for content .. Ogun pa e danu

300 with touch of pipe and agbo

She say 300 e no add k Na u go dey over ask questions

๐ ๐ ๐

Baba better run for your life that Girl from Ogun State want to use your head renew her ritual

Take down my number please ๐

Before them use baba upgrade car ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐

U go shaaa from nyash funnel ogogoro inside ur body ๐

Low iq skit

Okay

Ogun people ๐

Delete my number ๐ญ๐ญ๐ญ

Take down my number ๐คฃ๐คฃ

As a legend wey u be.

Everybody just dey miss the double entendre. Waistline. Waste my line ๐๐๐
