正在加载视频...

视频加载失败

Baba ask her again say where are you from?😂😂😂

141,000 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

49 条评论

BIG TIM 🥷 的头像
BIG TIM 🥷2 个月前

Justice for the Nyashless

DaddyE’s 的头像
DaddyE’s2 个月前

Bro, you no hear the kind car she dey drive?

BIG TIM 🥷 的头像
BIG TIM 🥷2 个月前

I hear am oo 😹

The open room 的头像
The open room2 个月前

Konji don free my guy!!!! As e hear car kinking flee

DaddyE’s 的头像
DaddyE’s2 个月前

His life is very important to him o

The open room 的头像
The open room2 个月前

E dy protection am

Chimka Tinubu 🗨 的头像
Chimka Tinubu 🗨2 个月前

Such content shouldn't be encouraged, insvlting women for their look or shape is not fair.

Chrizsmith 的头像
Chrizsmith2 个月前

Omor dis guy the muzz me 😂

DaddyE’s 的头像
DaddyE’s2 个月前

Zobo na confirm werey

raenarz 的头像
raenarz2 个月前

Wetin Dey worry this boy 😂😂

DaddyE’s 的头像
DaddyE’s2 个月前

The guy dey on guard my bro

coolest_G 的头像
coolest_G2 个月前

No be only Ogun state

DaddyE’s 的头像
DaddyE’s2 个月前

@DefendNigeriaHQ Na she use her mouth talk am o

AMAVTAIN 的头像
AMAVTAIN2 个月前

300 with *v*na

DaddyE’s 的头像
DaddyE’s2 个月前

2010 na around 300-500 dem dey collect, I remember well well

2Cents 的头像
2Cents2 个月前

@amavtainmr Wetin be the new price now?

DaddyE’s 的头像
DaddyE’s2 个月前

@amavtainmr I am a born again Christian

2Cents 的头像
2Cents2 个月前

@amavtainmr

AMAVTAIN 的头像
AMAVTAIN2 个月前

@Akposxau You wan put him for talk 😂

Nwa 042 的头像
Nwa 0422 个月前

You get accident before? 🤣😂😂

Joriel Akalonu 的头像
Joriel Akalonu2 个月前

She said "you dont deserve me" and you missed the chance to say 'exactly i deserve better"

Mr Bad Mouth Good Mind 的头像
Mr Bad Mouth Good Mind2 个月前

Everybody just dey overwise everybody. Between na the guy fault for not looking at the spec for the girl yansh before engaging. Always look before u leap.

raenarz 的头像
raenarz2 个月前

Na joke be this

DaddyE’s 的头像
DaddyE’s2 个月前

Apparently

Larry Law 的头像
Larry Law2 个月前

Guy wise, they for use am buy GLE

AY-LAW BLACK 🖤 的头像
AY-LAW BLACK 🖤2 个月前

"oga the card declined" Miracle no dey tire who again? 🤧 😂..

Your King And Defender 的头像
Your King And Defender2 个月前

The giy been wan go werey b4 him hear 300 naira, this cheap types go give you Ivanafection instantly and even pipe no go fit treat you.

𝓟𝓻𝓮 𝓒𝓲𝓸𝓾𝓼 的头像
𝓟𝓻𝓮 𝓒𝓲𝓸𝓾𝓼2 个月前

E dey important to ask ooo 😂

DaddyE’s 的头像
DaddyE’s2 个月前

Ah! Make dem no use am do something o

Chidozie🗿 的头像
Chidozie🗿1 个月前

This guy 300 and you get car 🤔🤔

🗣️Handsome_PROXY 的头像
🗣️Handsome_PROXY2 个月前

😂😂😂😂

KIBO🥰🔞💲 的头像
KIBO🥰🔞💲2 个月前

Omoh the boobs mount guard but 300K is a fair prize if I'd come with extra 8 guys

TEA. 的头像
TEA.2 个月前

Why do I feel like this guy is dirty 🤢🤢 Keep scratching his peepee 🤔🤔🤔

L E X 的头像
L E X2 个月前

You sure say she no get HIV ?

O.D.S 的头像
O.D.S1 个月前

E no go better for u for sayin ogun state … Person dey use ibo accent for video but cos of fvvkn bigotry wey Dey ur blood na ogun state u use for content .. Ogun pa e danu

Ifeanyi Carlisle 的头像
Ifeanyi Carlisle1 个月前

300 with touch of pipe and agbo

football_oracl 的头像
football_oracl2 个月前

She say 300 e no add k Na u go dey over ask questions

Kris🚀 🦁 的头像
Kris🚀 🦁2 个月前

😂 😂 😂

Engr Chuks N 的头像
Engr Chuks N2 个月前

Baba better run for your life that Girl from Ogun State want to use your head renew her ritual

Louvredghost 的头像
Louvredghost2 个月前

Take down my number please 😂

PΛTCHΞR💯📈⚡️(the turtle soup guy) 的头像
PΛTCHΞR💯📈⚡️(the turtle soup guy)2 个月前

Before them use baba upgrade car 😭😭😭😂💔

Pac_Wayne 的头像
Pac_Wayne2 个月前

U go shaaa from nyash funnel ogogoro inside ur body 😂

Propage Media 的头像
Propage Media1 个月前

Low iq skit

DaddyE’s 的头像
DaddyE’s1 个月前

Okay

Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI. 的头像
Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.2 个月前

Ogun people 😆

LG_ CFC💙 的头像
LG_ CFC💙2 个月前

Delete my number 😭😭😭

OPYNCO 的头像
OPYNCO2 个月前

Take down my number 🤣🤣

Life 的头像
Life1 个月前

As a legend wey u be.

BoyMusiq🔥🔥🦂🦂 的头像
BoyMusiq🔥🔥🦂🦂1 个月前

Everybody just dey miss the double entendre. Waistline. Waste my line 😂😂😂

相关视频