Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Baba day do agidi before, na once everywhere blur 😂😭
47,828 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)
17 Kommentare

Wtf 🥷vor 8 Tagen
That guy wey wear yellow don mean the guy before 😂

O.R_Elvisvor 8 Tagen
This is me 4yrs ago my last fight in ikorodu.. I carry spanner for hand I no fit use am coz the guy don punch me for nose I don dey bleed

Beri🌚vor 8 Tagen
E good like that Him go learn

Manny*Geevor 8 Tagen
Dem no dey advise mad person 😂

♔Thumbikojℳakhazavor 8 Tagen
i don't like peace 🤣

Évał🌻vor 8 Tagen
Nah fight?

Delz74vor 8 Tagen
Dat guy wey carry ball 😭😭😭😭

chameleonvor 8 Tagen
😂😂😂😂😂

Bobby spendovor 8 Tagen
Na double him dey see now

Vami-Mavisa 🌹🌹vor 8 Tagen
Is the soundtrack for me😂😂😂

Pengvor 8 Tagen
him no expect am😂😂😂

Klichivor 8 Tagen
@Acedouglas_01 😂😂😂😂 I like as that guy no tolerate am

Speeedoflightttvor 7 Tagen
Did they tell him it’s soccer and not mma 😂

N.NILEvor 8 Tagen
Every white

Adex Şammyvor 8 Tagen
Him eyes don see ham

阿约德吉📸🖤vor 8 Tagen
@abazwhyllzz Funny enough, this are my guys happened yesterday 😭😂

Klichivor 8 Tagen
@Acedouglas_01 Suede
