Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Baba day do agidi before, na once everywhere blur 😂😭
47,828 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 17

Wtf 🥷8 дней назад
That guy wey wear yellow don mean the guy before 😂

O.R_Elvis8 дней назад
This is me 4yrs ago my last fight in ikorodu.. I carry spanner for hand I no fit use am coz the guy don punch me for nose I don dey bleed

Beri🌚8 дней назад
E good like that Him go learn

Manny*Gee8 дней назад
Dem no dey advise mad person 😂

♔Thumbikojℳakhaza8 дней назад
i don't like peace 🤣

Évał🌻8 дней назад
Nah fight?

Delz748 дней назад
Dat guy wey carry ball 😭😭😭😭

chameleon8 дней назад
😂😂😂😂😂

Bobby spendo8 дней назад
Na double him dey see now

Vami-Mavisa 🌹🌹8 дней назад
Is the soundtrack for me😂😂😂

Peng8 дней назад
him no expect am😂😂😂

Klichi8 дней назад
@Acedouglas_01 😂😂😂😂 I like as that guy no tolerate am

Speeedoflighttt7 дней назад
Did they tell him it’s soccer and not mma 😂

N.NILE8 дней назад
Every white

Adex Şammy8 дней назад
Him eyes don see ham

阿约德吉📸🖤8 дней назад
@abazwhyllzz Funny enough, this are my guys happened yesterday 😭😂

Klichi8 дней назад
@Acedouglas_01 Suede
