Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Baba day do agidi before, na once everywhere blur 😂😭
47,828 görüntüleme • 8 gün önce •via X (Twitter)
17 Yorum

Wtf 🥷8 gün önce
That guy wey wear yellow don mean the guy before 😂

O.R_Elvis8 gün önce
This is me 4yrs ago my last fight in ikorodu.. I carry spanner for hand I no fit use am coz the guy don punch me for nose I don dey bleed

Beri🌚8 gün önce
E good like that Him go learn

Manny*Gee8 gün önce
Dem no dey advise mad person 😂

♔Thumbikojℳakhaza8 gün önce
i don't like peace 🤣

Évał🌻8 gün önce
Nah fight?

Delz748 gün önce
Dat guy wey carry ball 😭😭😭😭

chameleon8 gün önce
😂😂😂😂😂

Bobby spendo8 gün önce
Na double him dey see now

Vami-Mavisa 🌹🌹8 gün önce
Is the soundtrack for me😂😂😂

Peng8 gün önce
him no expect am😂😂😂

Klichi8 gün önce
@Acedouglas_01 😂😂😂😂 I like as that guy no tolerate am

Speeedoflighttt7 gün önce
Did they tell him it’s soccer and not mma 😂

N.NILE8 gün önce
Every white

Adex Şammy8 gün önce
Him eyes don see ham

阿约德吉📸🖤8 gün önce
@abazwhyllzz Funny enough, this are my guys happened yesterday 😭😂

Klichi8 gün önce
@Acedouglas_01 Suede
