正在加载视频...
视频加载失败
Baba for just allow him steal 😂😂😂😂
40,997 次观看 • 8 天前 •via X (Twitter)
39 条评论

That hero is against the owner of the shop nothing u wan tell me 😂

🤣

No worries both of them will pay for their damage 🤣🤣

Fact

Wtf 😂😂😂😂

He go later pay gbese 😂

😂😂😂😂

You see na😂

The beat!ng cef too much 🤣🤣🤣🤣🤣

U don’t know it is ai 🤦♂️

Werey don scatter the whole shop 😂😂😂😂

Lol he don spoil pass wetin them wan thief

I say eeee

Omo 😂

Dis 1 don do more harm than the thief oo🫢

Atleast if he steal money better pass how hero just destroy goods and properties join 💔. Yeye hero who sent u message ODE🤣🤣

E for kuku allow am oo😂😂😂

Na weytin Yoruba dey call "ba na omo mi ko de inu olomo" 🤣🤣😂

Wetin e mean?

Help me beat my pikin, no mean say the parent dey happy

Person Wei don dey find who to beat since 🤣🤣

😂😂😂😂

He just destroy the store😂😂

If he still he for take money and run but the hero nah the one wey steal 😂

😂

Now who's gonna pay for the whole damages 😂😂😂

They both gonna be in debt 🤣

🤣🤣🤣

Oyibo people store owner go sue am 😂 😭

Ajeh

🤣🤣

No be small thing oo

D guy is a wrestler 😂

It's AI

Ai na

Dis beating too much 😂😂

Omo

I swear 😂😂

This the kind of AI I like lol
