Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
BABA TOHEEB at the carnival ๐๐
35 Kommentare

Guy come, you dey craze?๐๐ญ

Mayor X Gilmore

Omo, now now u don run another skit again๐. Your work rate ehn, nobody fit match am ๐ซก

I wonder how Gilmore comes up with these contents ๐๐

At least put subtitles nah for us weh no hear Yoruba.

Consistency wan kill Gilmore try Dey Dey touch grass ๐โโ๏ธ๐๐๐

No be zobo be that?? Walahi ma je รฌyร wรณ e ๐คฃ๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญhe go dey chow him guy pikin!!!

Eyin Werey meji .... Happy new year ๐

Yoruba language too sweet mehnn ๐๐๐

@mynameissamsen dry

Why Toheeb?๐

๐๐which pikin this man never chop

una dey crase๐

๐๐๐๐

My first laugh of the year ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Mad combo

Make i mark attendance first โ

@Gilmoorre abeg oo, subtitles

Omo see mad combo ๐น๐น๐น

Guyyy๐๐๐

Why do you drink like that, man? ๐๐ญ๐ญ

Omo ti squirt fun padi daddy๐๐

Awon werey๐๐๐

Lol ๐

๐๐

๐๐๐

No lie ๐

Weyrey meji ๐๐๐๐๐

Nawa ๐๐๐๐

Theyโre always very excited ๐.

What a link up๐

๐ฅ๐๐๐ฅ๐ฅ

Omo mi no UK

๐คฃ๐คฃ
