Babalawo sef like better thing 🤣🤣🤣
49,520 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 年前
Na wetin people wey dey shook eye upandan dey see be dis

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
True talk

Solar Heavy1 年前
whoa you should check this song out

Blessings1 年前
Baba chop am oo, Omoh this things dey happen with dem Alfa, pastors and babalawo now

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
🤨

Omotayo Solomon Ayodeji1 年前
Lols 😂 babalawo fe ja mango

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
He chop am tire

FORTe1 年前
Baba yen lo amundo fun ni sha 😂😂😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
And

Blessings1 年前
Na wetin they eyes dey see be that since they will be jumping from one place to another. 🤭🤭🤭

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
Simple lite truth
