Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Babarex should be studied This guy never leaves the word docking😂😂😂😂
142,803 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
67 Yorum

Anybody wey Dem don doke they can never undoke 🤣 He don already mark attendance. He will forever be in the book. 🤣

@D3mon_Sound 😂😂😂😂 Na correct werey

I swear bro

Dont ask grok, ask me... You are welcome. the name na sweet jericho. link posted

Thank you

Babarex is not a normal person.. no one can convince me otherwise

😂😂😂

The dohked can never be undohked

😂😂

Shangalo Snake in the monkey shadow🤣🤣🤣🤣🤣

Roborobo

Person wey dem dock can never be undocked 😄😄😄

😂😂😂😂🤝

I have never heard of any man called Jericho wey no be werey. E get one Jericho wey live for my apartment for Cyprus. This guy legit carry his very humble girlfriend from naija enta, scope am enta ashawo for almost 2 years. Later on he moved to another apt with a fresh student without information the house manager. None of us sleep for apt the day d ashawo girl came uninvited only to discover say the rumors are true say Jericho dey avoid am....This girl knock door for almost 3 hours ahhhhhh. Na so so JERICHO!!!! COME OUT O. AFTER YOU TURN ME TO ASHAWO FINISH YOU WAN LEAVE ME🤣🤣🤣🤣

😂😂😂😂 Na correct werey be Babarex

Baba rex ya werey gaan o.. I too gbadun am🤣🤣

@Abusuapanyinba You know Jericho?

@Abusuapanyinba You are absolutely correct 🤣🤣🤣 Omo that girl stubborn ooo. Police would have been called to our apartment that very day but since the only white that lived there was on the top floor & 90% of occupants in the lower floor are Africans they overlooked it. Jericho na Don🤣🤣🤣🤣

I just love this guy babarex The nacking master

He dey back d!e😂😂

No b lie

person wey dem dock can never be un-dock 🤣🤣

😂😂😂😂😂

Tom boy dey roll waist 😂

😂😂😂😂

Babarex na werey on a norms. 😂

😂😂😂

He dey like fooling too much😂😂😂

Aswear 😂😂

Baba Rex mouth be like generator. Once he start to talk, there’s no going back 😂💔

@tysiinn 😂😂😂

Which one be twist of fate?😂

Me sef ano know oo😂😂😂

The guy don mark attendance

@Absam06 Longtime For midnight 😂😂

😂

The docked can never be undocked 😂😂😂😂😂

Person wey them dock can never be undocked

🤝😂😂😂

For this community Na only me Dey dock everybody, but na you dock me 😂😂😂 you docked me

Doked can never be undoked 😂😂

Baba say na twist of faith style🤣😂

😂😂😂

Brooo these two people too fit each other 😂😂😂

see this one

Mad 0!😂

This guy fii act movie with less cast n e go still sweet 😂 Unique af

@Wwsgentle21 Ano doubt you sef😂😂

Robo bad gan ni o🤣

The chemistry between Rex and Etinosa is unmatched, nothing wey anybody wan tell me, they don knack for real life!

I too love both of them

I love them too,great actors..

Wtf😂😂😂

😂😂😂😂

😂give this man an Oscar

😂😂😂

Dey r even married. Why d girl come dey shout like say na another person 😂

She say she be tom boy😂😂😂

Tomboy wey go marry 😆

En mama force am make dem marry

I don die for these guy, style way him no know 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🙆🙆

😂😂😂😂😂

Title pls

Sweet Jericho 🤝

This guy 😂

@sharwlarh @sayMadiba

😂😂😂😂😂omg
