Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
"Back home, I can't go anywhere" - Tems
627,374 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Even Wizkid Dey move around. Just say you don’t have friends and or you’re not much of a out going type

There is no grocery store back home???? White people

Imagine the silly white woman asking if there are no grocery stores back home smh

Wizkid dey go everywhere......Davido dey go everywhere......Burna go enter anywhere.......No place for Nigeria wey Olamide no fit go....but Tems with 5 hit songs can't go anywhere

this interviewer is so, so silly.

He get some place you go visit. Them no sabi your face. Go iyana ipaja

The interviewer na werey Which one is there’s no grocery store back home? Who those this people think we are really 🤨

Wait oo which one is there’s no grocery store? All these white people have downgraded Africa soo much Well our leaders are to be blame sha

Lol. Werey say she no fit go anywhere, say Nigerians are dramatic abi? Super stars like wizzy, burna and Davido, Rema, tiwa dey waka everywhere as them like, but caprison wan use lamba scatter herself, who sabi you for ogba or Ikotun ?

what do you mean no grocery store home ??
