Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

627,374 Aufrufe โ€ข vor 2 Jahren โ€ขvia X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Ori ADE Of Port Harcourt ๐Ÿ‘‘
Ori ADE Of Port Harcourt ๐Ÿ‘‘vor 2 Jahren

Even Wizkid Dey move around. Just say you donโ€™t have friends and or youโ€™re not much of a out going type

Profilbild von A BOY HAS NO NAME
A BOY HAS NO NAMEvor 2 Jahren

There is no grocery store back home???? White people

Profilbild von Da Law ๐Ÿบ
Da Law ๐Ÿบvor 2 Jahren

Imagine the silly white woman asking if there are no grocery stores back home smh

Profilbild von Olufemi
Olufemivor 2 Jahren

Wizkid dey go everywhere......Davido dey go everywhere......Burna go enter anywhere.......No place for Nigeria wey Olamide no fit go....but Tems with 5 hit songs can't go anywhere

Profilbild von sakoku
sakokuvor 2 Jahren

this interviewer is so, so silly.

Profilbild von Twitwi ๐Ÿ“ท
Twitwi ๐Ÿ“ทvor 2 Jahren

He get some place you go visit. Them no sabi your face. Go iyana ipaja

Profilbild von AstraโœจZonian๐Ÿฆ‹
AstraโœจZonian๐Ÿฆ‹vor 2 Jahren

The interviewer na werey Which one is thereโ€™s no grocery store back home? Who those this people think we are really ๐Ÿคจ

Profilbild von DESTINY
DESTINYvor 2 Jahren

Wait oo which one is thereโ€™s no grocery store? All these white people have downgraded Africa soo much Well our leaders are to be blame sha

Profilbild von King Bash
King Bashvor 2 Jahren

Lol. Werey say she no fit go anywhere, say Nigerians are dramatic abi? Super stars like wizzy, burna and Davido, Rema, tiwa dey waka everywhere as them like, but caprison wan use lamba scatter herself, who sabi you for ogba or Ikotun ?

Profilbild von Truth โœž
Truth โœžvor 2 Jahren

what do you mean no grocery store home ??

ร„hnliche Videos