Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

"Back home, I can't go anywhere" - Tems

627,374 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Ori ADE Of Port Harcourt 👑
Ori ADE Of Port Harcourt 👑2 лет назад

Even Wizkid Dey move around. Just say you don’t have friends and or you’re not much of a out going type

Фото профиля A BOY HAS NO NAME
A BOY HAS NO NAME2 лет назад

There is no grocery store back home???? White people

Фото профиля Da Law 🐺
Da Law 🐺2 лет назад

Imagine the silly white woman asking if there are no grocery stores back home smh

Фото профиля Olufemi
Olufemi2 лет назад

Wizkid dey go everywhere......Davido dey go everywhere......Burna go enter anywhere.......No place for Nigeria wey Olamide no fit go....but Tems with 5 hit songs can't go anywhere

Фото профиля sakoku
sakoku2 лет назад

this interviewer is so, so silly.

Фото профиля Twitwi 📷
Twitwi 📷2 лет назад

He get some place you go visit. Them no sabi your face. Go iyana ipaja

Фото профиля Astra✨Zonian🦋
Astra✨Zonian🦋2 лет назад

The interviewer na werey Which one is there’s no grocery store back home? Who those this people think we are really 🤨

Фото профиля DESTINY
DESTINY2 лет назад

Wait oo which one is there’s no grocery store? All these white people have downgraded Africa soo much Well our leaders are to be blame sha

Фото профиля King Bash
King Bash2 лет назад

Lol. Werey say she no fit go anywhere, say Nigerians are dramatic abi? Super stars like wizzy, burna and Davido, Rema, tiwa dey waka everywhere as them like, but caprison wan use lamba scatter herself, who sabi you for ogba or Ikotun ?

Фото профиля Truth ✞
Truth ✞2 лет назад

what do you mean no grocery store home ??

Похожие видео