Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Bad boy Jago don cast Portable 😂
Комментарии: 10

Which work this boy dey do? Na dis brain e use dey do Forex? Cos he just pressed his password online for people to see. Omo!!! No wonder dem collect 100million from hin hand.

Dis guy needs to see a therapist asap! Not even joking.. bro is depressed.

Portable get lamba for mouth Werey sare gbe werey de be 😂😂

I always beg my sisters and cousins Please know what you’re dating……

This guy and portable na the same thing, portable wey him sef na Yahoo boy before him blow. Thief dey catch thief

I hear wiz name fr ur mouth .. na fire go burn you even though I nor da hear Yoruba 😂 cos wetin wiz name da do de there ??

Nor be everybody da hear Yoruba na 😂😂😂🙏🙏🙏 make ona da use English too

Fly wizkid 😂. Okay!

Yoruba language sounds so rough men..

No let portable enter studio bcuz of you oh e get why .
