Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

302,060 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

10 Comments

Seanklean's profile picture
Seanklean1 year ago

Which work this boy dey do? Na dis brain e use dey do Forex? Cos he just pressed his password online for people to see. Omo!!! No wonder dem collect 100million from hin hand.

DHREY's profile picture
DHREY1 year ago

Dis guy needs to see a therapist asap! Not even joking.. bro is depressed.

๐“—๐“ช๐”‚๐“š๐“ช๐”‚ โ“โ“š's profile picture
๐“—๐“ช๐”‚๐“š๐“ช๐”‚ โ“โ“š1 year ago

Portable get lamba for mouth Werey sare gbe werey de be ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Kallyrosecateringservices's profile picture
Kallyrosecateringservices1 year ago

I always beg my sisters and cousins Please know what youโ€™re datingโ€ฆโ€ฆ

TOBILOBA's profile picture
TOBILOBA1 year ago

This guy and portable na the same thing, portable wey him sef na Yahoo boy before him blow. Thief dey catch thief

Paidlife๐Ÿ’ฐโค๏ธ ๐Ÿฆ…'s profile picture
Paidlife๐Ÿ’ฐโค๏ธ ๐Ÿฆ…1 year ago

I hear wiz name fr ur mouth .. na fire go burn you even though I nor da hear Yoruba ๐Ÿ˜‚ cos wetin wiz name da do de there ??

Paidlife๐Ÿ’ฐโค๏ธ ๐Ÿฆ…'s profile picture
Paidlife๐Ÿ’ฐโค๏ธ ๐Ÿฆ…1 year ago

Nor be everybody da hear Yoruba na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™ make ona da use English too

P1!!!!!!!'s profile picture
P1!!!!!!!1 year ago

Fly wizkid ๐Ÿ˜‚. Okay!

Samuel Chidiebube's profile picture
Samuel Chidiebube1 year ago

Yoruba language sounds so rough men..

comradeCarter ๐ŸงŸโ€โ™‚๏ธ๐ŸŒฟ๐Ÿ…'s profile picture
comradeCarter ๐ŸงŸโ€โ™‚๏ธ๐ŸŒฟ๐Ÿ…1 year ago

No let portable enter studio bcuz of you oh e get why .

Related Videos