正在加载视频...
视频加载失败
Bad one 4PAC bad one 4PAC uk boy 🇬🇧✈️🪐✨💫💎🥶🥰📿🤲
33 条评论

Imagine this boy DIDNT have any deficiencies.. he would be unstoppable cause his energy is reall

You never fit talk well, you don add braces🤦♂️you con Dey sound like kolish Kodak black

Swag full body 🤣🤣

Who give am braces sef oh chalee 🤦🏻♂️😂

You never fit talk finish you go put grills for mouth 😒

Omoh shey this one nah abirun genre Abi wetin we go call am 😂

He get passion for music but he speaks different language from everyone

E good as u carry ur bag for back Incase if uk police com e go dey very easy to com house back cus Wetyn u Dey sing 🎤

How now ,

💥 🔥

Aura and attitude dey cry !!!!

UK really good on Kolu ooo, it’s so good to change environment, now l understand why Kolu no want to come back

Kolu go do now. I go start dey hate am like the way I do for peller

Wait kolu de throw signs like gang 😂

Kolu done first me turn gangster 😂

Still sings better than Fela in my books

Low budget 4PAC 😂😂

Kolu dey use emoji pass

Koluuuuuuu oo😂😂😂

Do quick drop album bro

You resemble person wey don shift and overtime kpaiii himself

Abeg I never learn koluish finish Make una add translator 🤣😂😂😂😂❤️❤️❤️❤️❤️❤️

You should have add translation 🤣

Come who be those people wey dey backup😂

Pesin sey “AfroBirun”. Shey eleribu niyin ni appu yi ni?😭😂

“Look at me, who poor pass.” “Poor wpass, poor pass.” “Look at me, who poor pass.” “Poor pass, poor pass.” Let’s swear” Let’s swear” Let’s swear” Now hit the follow button for more translation 😁

Abeg wetin you dey talk?

This one na banger o 🔥🔥🔥

Kolu did not come to play ooo

Jesus see kolu oo

proper pr and this will burst them charts!

This boy don blow pass us 😂

Kolu howfar UK boy
相关视频
Sensitive content
Sexy. Bad. Smooth. Nice. Cool like Ice. 🧊💎 “SEXY & BAD” w/ Jux — OUT NOW WORLDWIDE! 🌍🥶
THE TORCHER
157,711 次观看 • 2 个月前

