Loading video...
Video Failed to Load
Baddest dey outside ๐๐ฅ
54,245 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

Josh A genuine Fan of Davido/30BG ๐ง๐ช1 year ago
See security God ๐ญ

๐1 year ago
He de my front like this sef๐

HYBEE ๐ง๐ช1 year ago
Perry, you sure sey no be you dey handle idolo phone ?

big currency1 year ago
See as security Mount my Idolo

TAO๐1 year ago
my Idolo dey trenches ๐คฃ๐ฅ

NO-LIMIT1 year ago
But wetin baddest de do for this kind settings self

Montana๐ฅท๐ป๐1 year ago
This man ๐ฏ I too love am Nothing consine am with waiting people go talk ๐๐๐

Big Kamal1 year ago
@MissRozapepper Davido sabi chop life๐๐โค๏ธโค๏ธ

Victor marvic ๐ง๐ช1 year ago
Security tightttt ๐ค๐ฅ

THUG BรY๐ฅท1 year ago
Baba don high ๐
Related Videos
0:55
Sensitive content
Abu Dey deny en woman for outside ๐๐๐๐๐๐๐๐ Awwwww! Boys are not loyal Charley!
Nonfa KING
173,310 views โข 5 months ago
