Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Baddest guy ever liveth. ❤️🔥
35 Kommentare

Make i no lie, all this videos don dey make me like this song. I repeat again, you are super creative

Jam 🔥❤️

What’s this ????

You too get creative ways promote your work 👏.

This is plagiarism Nasboi. Delete it

Come collect my phone

Tomorrow ‘Friday night.’ Drop location my guy

@grok, is this song sweet?

E too sabi 😂

Why you take music serious bro?

You don't look like Osimhen the baller, but you look the jew

Nasboi and Davido have a lot in common, Voice like, humbleness and most of it the way promote their business. Dem dey carry their business for head like gala ah swear 😂. Nice one My favorite Celebrity, keep it up, The sky is your starting point ✌️✌️

Nice I love what you're doing But I know you can't do this one

Lol Nas you and Emeka I nor know who get the baddest PR game pass Asin you dey move like who dun hack this PR thing since Eniduro 😂 🐐

It's another banger

You’re doing well 🔥

make blaqbones no catch you sha

Which kind nursery song be this ?

Nasboiscariot?

You dun see Duncan mighty own ?

Guyyyy🔥❤️

U Dey try 👏

🔥🔥🔥🔥

You sabi your work

Wow this is a great song coming from a skit maker... All you need now is to run an ads on Facebook, TikTok, Instagram and possibly Twitter. And the rest will be history but your family witch would tell you otherwise. 9/10 _Corper_emma

Nasboi is carrot You never reach Peter the disciple

NASBOI too sabi

Your creativity is top notch @iamnasboi I just dey love the song everyday more

🔥

Okay!!! BGEL cultural impact!

Too real.. ❤️💯

You sabi

@bigwiziii the king👑

Make @iamnasboi just reply my comment, I go screenshot ham carry ham put for frame hang ham for my room 😬

🔥🔥🔥🔥
