Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Baddie in Christ 🙏
1,292,065 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

lol Israeli flag in a church

Is that not Israeli flag ? These mumus are worshipping satan👹 not Jesus

The face of new-style colonialism in Africa. Evangelical church service with an Israeli and American flag in it. Gross as hell, shoulda been left in drafts.

*Zionist in Goyism

What’s an israeli flag doing in a Pentecostal church man. These Nigerian pastors stink

Wait oo, na this thesame Israel 🇮🇱 when dey bomb countries to countries na their flag ona hang for church so!.... Nor be the way the Bible describe the children of Israellite as children of God, Nor be so Dem be o We don see everything with our clear eyes, these niggas dey bomb o

If nah old days when God still get anger issues e for don strike you for that pulpit

Nothing like baddie in Christ, stop making Christianity hard for people to believe. 😒

Wait oo wetin ivana dey do for church, omoh make she no share infect!on give pastor and members oo. 😆

OMO 😳😳 Thunder no dey active anymore oo.

So after you give person infection you get mind deh climb alter ?

I don't understand waiting ivana dey do for church fear God now 😂

I cover this church pastor with the blood of Christ 😳

All these so-called churches making a mockery of Christ. It won't end well.

Is that an Israeli flag ??

Wetin those flags dey do there?

I beg watin ivana dey sing self…

Oh, you proudly wave the flag of those who claim your God is roasting in hell. Because, you know, having a functioning brain is totally optional, especially when money is on the line.

What is going on here 😂😂

If you get eyes, get brain

If by “baddie” you mean really bad at this then yes.

Wetin Isreal flag dey find for there

Why exactly do you have 2 foreign flags in the church? How brain washed are you people!!!??

I use God beg you no carry another innocent Guy go give am infection ooo

And you wonder why they don’t take Christians seriously, person whey dem for don flog to senses for Islam 🤣😅

Why yall got Israel flag in a church😂

please Ivana stop this you're doing now 😿 it's not funny again pls 🤲

Wait af this you go still come online dey twerk una dey why ne God to much😂

What th are those flags doing in there? Can't convince me this ain't an outpost.

Baddie wey no get 1 million for account

Burn that child-killers flag

No go share sweetie give pastor ohh 🙄🙄

Baddie in Christ wey dey shake yansh online

Those flags shouldn’t be there
