Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Baddo Dey always give me joy 🪐
43,500 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 23

Badoo nah baba

@seunpizzle___ As baddo give u joy abeg make me self happnto abeg .....mk joy full my head for the restbif today Baba jus bless me sir

Badoo na legend

Na joy giver all time

You will not starve and your generation will not starve

@seunpizzle___ my boss give me self joy nah abeg

Highest on the table Badoo✌️🔥

Baddo na baba 👿🐐💛

I think say na only me

My oga Abeg help me Moniepoint point 9038917228 I never chop since yesterday

Two idiot 😒

I just dey imagine assuming na me dey with am like dat ahhhh baddo go laugh tire

Ogo forever👩🦯

Ogo niee ✨

Elder statesman 👏 Light 🤍

Normally, Baddo nah baba 🫡🙌

Confirmed noni 🙂↔️😻🫶

Bado to the world bro

Baddo for a reason

Album listening Baddo name Olamide

🌟

Baddo nah verified SWAGUU

Aje
Похожие видео
Sensitive content
Na who dey give me joy on TikTok be this
Ayo
191,017 просмотров • 10 месяцев назад
