Loading video...
Video Failed to Load
Baddo lo se pe ko se kini 🤣🤣
120,712 views • 1 year ago •via X (Twitter)
34 Comments

Mafians una no go like show love 😌

If you do a bank slip with Chiitan, you'll die.

See my own o😂🙏🏿

Sounds good but too violent... Soften it a little.. You be person future babe

Felt soo good after making it 1k likes 🤣😁

Make she go collect Jamb

She try but make I no talk 😂

“Who dy spoil my name? Who dy call me good girl “ 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😂😂😂😂😂😂

Money wey I use two months gather, you need am urgent 😂….a ma sha Iya lobe ooo

Baddo Loni kin wole tele mio feh jade… how ?

Omoh this girl fine pass this one wey she dey do

Must you srown your face? You aren't beautiful with that

“Money way I use 2 mouths gather you need am urgent ‼️”

Jami laya but I no see the aya o 🤣

Badoo say make u enter and you self no wan commot 🤣

Omo she don drop gan ooo. No be the toprazzy wey I know be this

Even Baddo no ja é laya ok oo 🤣🤣🤣👏👏👏love your believe

Me I dey fear this one oo

Make this girl change style jare 😂 she no fit blow with this style 😂

Make she go meet portable

Omo 😆

😁

Money wey I use 2months gather,you need am urgent Toprazzy ♥️♥️

Money wey I use 2 months gather u need am urgent 🚨 🥶😂😂Hard

I really do not understand the "baddo lo ni kin wole tele mi o fe jade" part

Talented 🤬🤬😡

Make she no go apply for petrol station

Rodrigo 😭

No rara oo Baddo no send u oo

This one no Dey rap she know who she Dey follow talk normal

She sabi , but why she dey sound violent like pepper seller ?

🔥

Sound like incantation why ?

Na my sister
Related Videos
Lo mejor que he visto en las REDES 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 ojalá se hiciera realidad
@Fary71
22,149 views • 2 years ago
