Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
BADDO see doings he shock 😂😂
894,948 görüntüleme • 21 saat önce •via X (Twitter)
40 Yorum

@Lowkey_455 Baddo sing lifestyle Person show am the lifestyle e shock 😂

@Lowkey_455 Level pass level 😂😂

@Lowkey_455 People get money for this life lowkey They don’t just have fame

@olasebotifeg Daddy Batifori sef shock 😂😂😂

@olasebotifeg 😂😂😂

@Tmt_Olamide Bros some people get this money oo No gree for anybody oo

@TmexRichie Baba shock😂😂😭

@TmexRichie 😂

This is nothing special to him, he was only cruising Olamide don dey fly helicopter as at 2015 for lagos boys video Nothing special bro

Doings yen po, baddo gan foh 😂

Even with all this nobody knows him, but we know Baddo

You sure say this project management fit give me this kind money?

Make Ola just add him to the music video

Na once Baddo fear

people dey chop this life wey we come o

@Darasimich 😂😂😂

@Darasimich 😂

@Tmt_Olamide Baddo sing song for streets burti people hijack am turn am to lifestyle song 😂😭

@BurnaBoi101 Baddo self confirm the motion 😭😂

Motion Dey this CS o

Baddo sef shock😩😭

😂

😂😂

Person wey sing lifestyle song see real lifestyle e shock 😂😂

Level pass level for this one ooo

You wan dey win baddo ni 🤣

Baddo turn folden one time

Only guy that got the challenge very well lol

Small challenge and you take am personal 😂 😂 Na wa oo

Even sotayo sef dey shock 😂😂

Jesus !!! See my classmate Alexander ameh ….haaa jesam intl sch kaduna and me wey be headboy nothing for me😭😭😭😂😂😂😂

THATS ME IN THE VIDEO !! BIG LOVE EVERYONE. ❤️❤️🙏🏽🙏🏽 @Ayanfe_Baddo

@olasebotifeg Who is that

Doings on a different level 🤣

What’s his page?

There’s money sha

Men dey

😂😂😂

E shock BADDO 😨😂😂

😂😂😂
