Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
BaeU don see people wey pass am😂😂
338,480 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
39 Kommentare

Baba say e Dey craze😂😂😂

Aje

The man na lecturer true true.

Proper one

"E took the easy way out. You dey craze" 🤣😂😂,

🤣🤣🤣

Dem no gree for am

At all

Dem use Bae U catch cruise. Thanks our elders. I learnt something today

Dem finish am😂😂😂😂😂 One episode that I enjoyed

Same here

I like the end; “you dey craze” 😂

😂😂

That "e dey craze" at the end was so unnecessary🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Walahi SAKA has a very big mouth haaaa…..Daddy Afeez Oyetoro Mr lecturer Oro yi por

Saka mouth no good at all

At all

If you don't have high level of humor, you won't find BaeU's contents funny

Let him cook

Listen to Saka's take on how every human being is an actor. Forget the humour in his movies and skits. I have never heard anyone explain anything as simply as he just did

Cruise apart I learnt something from this video

It’s the last statement for me 🤣

It's the last "you dey crase" for me😂

Why will baeU bring SAKA and Jide Kosoko They will finish him

Never knew actor Saka was this smart and articulated, man plays role of a clown in most of his movies😭😂😂

You dey cr@ze 😭 That was the finisher!

Me Saka don forget say e don old Sha

What was he thinking bringing these two at the same time. Before I even watch the video, I know they'll hand him his balls

🤣🤣🤣🤣🤣

Dey wan finish am

Saka was like "leave am for me"

This guy’s a failure 😂😂😂

Na that “you dey craze” part funny pass 🤣🤣

Everybody is an actor… We are all acting.

Baba Saka last statement for him...you dey craze 😂

New meme alert😂😂

Hmm, an interesting perspective on life. We are all acting and reacting to different whims of life.

Finish him!!! 🤣🤣🤣🤣 Down down Forward X

Saka na lecturer true true He schooled bayu
