Loading video...
Video Failed to Load
Baleba go too fit MAN UTD system #bluemustshow💙🧢
14,671 views • 2 months ago •via X (Twitter)
23 Comments

I wished you are a united fan brother ❤️

TIELEMANS GO START FOR CHELSEA BRUNO GO START FOR CHELSEA KOBBIE MAINOO GO START FOR CHELSEA

Damn, see as Chelsea fan get sense , wtf..

Oh this Chelsea fan get sense, okay make I follow first 😌

Which Lavia? D one wey dey play 3 games in 38 matches 😂😂😂

CAP REAL TALK

Guy una Dey use last two seasons eye Dey look this boy oh 😂😂 nothing come out

Lavia go start for Man U midfield? Danny be like you go change ur dealer o

He isn't a DM. He is a box to box who would help the DM do most of the grit work.

After this video , you go to laugh for backyard

Y You talk well but Lavia na less

This guy for be united fan normally.

I don day find ur handle since Dani

Which be lavia go start for my man united midfielder. Dey play. Person wey never play full 90 minutes in 3 years 😂

DEAR DANI BALEBA WOULDN'T BALANCE THE MIDFIELD IN MANCHESTER BALEBA IS SLOW CHECK STATS, YES HE COVERS GROUNDS BUT HE IS TOO ROUGH, SANTOS IS FASTER EXCEPT YOU ARE TALKING ABOUT PACE IF HE COMES MANCHESTER UNITED HOPEFULLY HE DOESN'T SCATTER THE BALANCE IN MANCHESTER UNITED

You were making sense untill you go talk PSG 😂😂 Bro you just use style mock us 😂😂😂

This one get sense pass that Arsenal guy.

Nah this guy and Henry Dey know when to banter and when to be serious tbh.

Dani you just Dey set us up 😭😂😂

You deserve a follow

♥️💪

I just love Danny,Danny that’s for saying the truth always I’m always looking out for you talking at FFT

Low key you be man utd fan
