正在加载视频...
视频加载失败
BALL ! When ⚽️?
33 条评论

Craaaaaay waaaaaaay🤣😅 this your love you give me is so nice oya konji ingwobi

We need a remix abeg 😂

What changed ?

I don watch this snippet more than 2billion times. Too sabi mehn 🐐

@WeirDO_399 Used to be one of your biggest fan,still I am,but you need to put in more efforts….i wanna see you succeed,mama would be happy in heaven if you are successful

Gehgeh don revive your career, forget about the past, enter studio and cook better jam for us

Cray wayyyyyyyyyy😂 Oya konji ngwobi

Now now

24/7 make we burn the candle 🕺 💃

@ibitoye_jethro Oversabi dey worry you jor 🔥🔥

Crayyyyy wayyyy

Like Panadol e go cool your brain

Everlasting Taker Bami 🤍

Easter Sunday 🔥

@crayonthis work on your sound crayway,the song bang But ur sound engineers them no try I came in peace ✌️

Asap

@crayonthis, Aside from music, what else do you have again?

Drops asap

You doing great

You go fess know he just start dey kpo

Geh geh don revive your career

Omo iya mi

I want to sing I want to sing I want to sing Crayyywayyyy 😂😂GehGeh na fuuu.

like play, you don comot for mavins.. oya nau

🔥🔥🔥🔥 but how many hours you guys stays off flames😂😂😂

small proceeds wey you make from “ijo labalaba” you don dey use am drip in designers money wey you suppose dey manage

See as you con serious with your career, as e suppose be.

Just Dey waste smoke 💨

Cray Way

You too good

😎✌️ This small boy too don dey smoke 😮💨❤️🩹😎

Crayyyyywayyyyyyyy is that you?

Na the music u Dey do be this
相关视频
THIS IS HOW DEADLY LOOKMAN IS WHEN HE’S ON NATIONAL DUTY. 2 🅰️ 1 ⚽️ LUKU BALL 🐐🇳🇬
-
30,178 次观看 • 28 天前

