Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

BALL ! When ⚽️?

201,535 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von 11 SAVAGE 🦍
11 SAVAGE 🦍vor 6 Monaten

Craaaaaay waaaaaaay🤣😅 this your love you give me is so nice oya konji ingwobi

Profilbild von berry
berryvor 6 Monaten

We need a remix abeg 😂

Profilbild von Askaboutme
Askaboutmevor 6 Monaten

What changed ?

Profilbild von Jethro
Jethrovor 6 Monaten

I don watch this snippet more than 2billion times. Too sabi mehn 🐐

Profilbild von OBA MAKANAKI 06👑🦅
OBA MAKANAKI 06👑🦅vor 6 Monaten

@WeirDO_399 Used to be one of your biggest fan,still I am,but you need to put in more efforts….i wanna see you succeed,mama would be happy in heaven if you are successful

Profilbild von $bg
$bgvor 6 Monaten

Gehgeh don revive your career, forget about the past, enter studio and cook better jam for us

Profilbild von Micah
Micahvor 6 Monaten

Cray wayyyyyyyyyy😂 Oya konji ngwobi

Profilbild von ‏ٰ
‏ٰvor 6 Monaten

Now now

Profilbild von Jethro
Jethrovor 6 Monaten

24/7 make we burn the candle 🕺 💃

Profilbild von Pяom Pяom🌚
Pяom Pяom🌚vor 6 Monaten

@ibitoye_jethro Oversabi dey worry you jor 🔥🔥

Profilbild von JELLO JAMES
JELLO JAMESvor 6 Monaten

Crayyyyy wayyyy

Profilbild von ThatOjoBoy
ThatOjoBoyvor 6 Monaten

Like Panadol e go cool your brain

Profilbild von MATTSMATTED (Private)
MATTSMATTED (Private)vor 6 Monaten

Everlasting Taker Bami 🤍

Profilbild von UGØNNA 🦅
UGØNNA 🦅vor 6 Monaten

Easter Sunday 🔥

Profilbild von DSfilmz(davsmartips)👑💙FC
DSfilmz(davsmartips)👑💙FCvor 6 Monaten

@crayonthis work on your sound crayway,the song bang But ur sound engineers them no try I came in peace ✌️

Profilbild von ThatOjoBoy
ThatOjoBoyvor 6 Monaten

Asap

Profilbild von Ayon🦅🕊️
Ayon🦅🕊️vor 6 Monaten

@crayonthis, Aside from music, what else do you have again?

Profilbild von Chukwuebuka—Big Name👑
Chukwuebuka—Big Name👑vor 6 Monaten

Drops asap

Profilbild von Christian 🇧🇪
Christian 🇧🇪vor 6 Monaten

You doing great

Profilbild von Femo
Femovor 6 Monaten

You go fess know he just start dey kpo

Profilbild von ℕé𝕟𝕥𝕪
ℕé𝕟𝕥𝕪vor 6 Monaten

Geh geh don revive your career

Profilbild von EL TOHSEEN
EL TOHSEENvor 6 Monaten

Omo iya mi

Profilbild von Lucii22
Lucii22vor 6 Monaten

I want to sing I want to sing I want to sing Crayyywayyyy 😂😂GehGeh na fuuu.

Profilbild von Caesar 💙🦅
Caesar 💙🦅vor 6 Monaten

like play, you don comot for mavins.. oya nau

Profilbild von Alaka Tunde
Alaka Tundevor 6 Monaten

🔥🔥🔥🔥 but how many hours you guys stays off flames😂😂😂

Profilbild von マライア・レヤ
マライア・レヤvor 6 Monaten

small proceeds wey you make from “ijo labalaba” you don dey use am drip in designers money wey you suppose dey manage

Profilbild von Nightingale
Nightingalevor 6 Monaten

See as you con serious with your career, as e suppose be.

Profilbild von Mayor of Abuja
Mayor of Abujavor 6 Monaten

Just Dey waste smoke 💨

Profilbild von ωα¢кσ
ωα¢кσvor 6 Monaten

Cray Way

Profilbild von VYNCXNT
VYNCXNTvor 6 Monaten

You too good

Profilbild von Stallion beezy
Stallion beezyvor 6 Monaten

😎✌️ This small boy too don dey smoke 😮‍💨❤️‍🩹😎

Profilbild von ogunspepe
ogunspepevor 6 Monaten

Crayyyyywayyyyyyyy is that you?

Profilbild von Jamestheokafor
Jamestheokaforvor 6 Monaten

Na the music u Dey do be this

Ähnliche Videos