Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ballon D’or 🔜
242,357 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
32 Kommentare

Ratings Shooting 5 Pass 90 dribble 80 pace 6

pace 6 is crazy, i’m rapid, just a disguise

You dey ball, brother 💯

Drop song first leave Ballon D’or for MESSI

Better than Ronaldo if we're being honest here

That last beat wey play yen🔥🚀 When you go release the song?

Closest thing we’ve seen to Pogba in years

So u sabi play ball like this

For pitch wey dey bounce and you dey control ball like that, Omo you good

Make Todd Boehly no see you ohh 😂

Go do trial for Saudi Arabia you go see team sign you.

Ratings 9.5 Pace 85 Pass 100 Dribbling 100 Shooting 60

omo you’re the solution to man u’s midfield

It’s the way EMEKA dey watch and pass That shit is so cool He’s observant

Emeka Sabi abeg

You no sabi ball D’or 🔜

Emeka na better ball Creative midfielder

This guy dey ball for music industry still dey ball for inter street football competition

No be only ball @BlaqBonez sabi play, man got a solid ball knowledge than most sports pundit. I’m sure, arsenal fans won’t like this tho 👇

You would legit have made it to pro football. Except Nigeria just wanted to happen to you. You good in every sense of the word.

@BlaqBonez you can ball for real oo! But I know who can ball better 😏 yo! @Elijaemusic show this niggas how to ball....

Blaq u good

Everlasting taker

Am hope not fight

😆🤣 I dey enjoy the baller until I look well say na blaqbonez, I shock 😲 nice highlights 👍

Emeka de baller

This pitch dey reduce ball playing. But e dey your body sha🔥

Your most remarkable feature is unselfishness..

Emekusquets

🥹

He dey play like pogba

Come to Barca🧍🏾♂️
