Loading video...
Video Failed to Load
Band for band
1,861,447 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Oladayo Martins - Web Dev • SEO 🥷1 year ago
Omoh! e be like sey skit budget don dey compete with Nollywood budget these days.

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 year ago
So Una get mind waste that rice and chicken just for skit😭😭😭 them suppose arrest una

Lameda1 year ago
I pay for the food he pays for the windshield. End of Band

SULTAN1 year ago
Just for a skit? There is no sense in this.

✞1 year ago
For skit? Nawa o

UGo1 year ago
Make I no carry eye see person way waste this Jollof Rice

Abbie🤎👜1 year ago
Ha this one ne Dey para 😂

ESSIEN1 year ago
Una supposed the Jail for this damage

Àsàké Alágbo (Herbals) 🪴🌿1 year ago
Which kind mumu content be this one?

Ola BME 💙❤️1 year ago
Anger issues well explained
