Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Barcelona conned us by not buying Marcus Rashford
139,212 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

Is he not your player How does his performance concern my club

You Dey call me local champions keeh me wey get trophy pass you

Sis why r u always crashing on Barca, Rashford is not our standard player. We got upgrades

Why you no won use your own academy product again😂

😂😂😂

Rashford will make Carrick lose his job before Dec

Cry for meee

See as u be mumu

Pain is that you 😁😁

You keh😂😂😂

Let him also help you win premier league shut up

i never see this kyn crash out before for my life! na ragebait sha, i get it. jaiye lo!

These tears go cause flood o 😂

Oga! Play with him 😂😂

And your club will win what exactly 😂😂😂😂😂😂

😭😭🤮🤣🤣

Wetin Man Utd go win?? When last una even win something

Shouting madam 😂😂

Make una give am to arsenal, maybe hin good for their

See problem oo We should be forced to buy what we don't need.. Haba

Win Premier league make I see

Make Una sell am give us,he go do ball boy

Na you e no go better for. Omo ale.😂

Like the wey e no better for una since na why you Dey fall shameless fans shey una no be Una talk say una no wan sell Rashford for us say he is better player

This girl you just funny 😂😂❤️❤️

We for just give Barcelona for free sef cause that guy is finished 🙆🏿♂️

Stupid 😂😂😂

In case you are new here all she doesn't is scream

Sell him to other clubs na

Na your coach no sabi use am na

Carrick no b good manage again 😹

Okay cry more 🤣✌🏼

😂😂😂😂😂😂 Trashy



