Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Base on true life story! 🥹
150,061 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
38 Kommentare

Exerggerated acting dey piss me off ehn

Nawaoo 40-46 45,000

This one nah nollywood No be true life story biko

Abeg tag me to the Part 2 boss @Teeniiola 😂

I go tag you 😂

Sharp my boss! Thanks 🙏😂

@Teeniiola He has not tagged me so I think not.

@GMFGLT @Teeniiola Follow tag me too abeg 😂

@GMFGLT @Teeniiola Sure 😂😂😂

Facebook script

Greedy father and daughter

Part 2

Shey na only me this type of videos Dey vex😡 ???

Facebook content creators dun reach Twitter 😹

Why bringing Facebook content here chaii

It can be a content but trust me this shi! as happened to many people in real life . Try to act broke for some months to know the real color of the girl you’re spending on 🤝

Good lesson but like no be nollywood

Which kin Facebook type of video be this

Where's part 2?

Lubbish

Na the guy fvck up, Na him go remember your birthday sef.

Based on Facebook story. Which one be true life story 🙄🙄🙄 u go try stop this thing o

Base on nollywood story instead,this can only happen in movies

I don tell orna say good Boyz dey suffer

You no deserve flowers 💐 sef. You deserve grass cos na goat you be!

Things wey her papa E no fit give her

@Teeniiola please tag me when the part 2 is ready

Ok nah

@teniola tag me too sir

Script

@grok where is part 2 ?

I dey shame for content like this.

I wish I get flowers on my coming birthday . Just flowers nothing else

Abazz and him ex 🥺

@grok is the dollar real

Can I get the part 2 bro 😎

Na to carry the younger one asap

Talk true your eye dey the other girl
