Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

104,015 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von BIG Dee 𓅓
BIG Dee 𓅓vor 5 Monaten

@justtmilli If after this skit you still no learn You no fit learn again for your life😹😹

Profilbild von Nitrogen
Nitrogenvor 5 Monaten

This is so relatable 😂 Same thing for when you are single, you go finally bag one babe, then after few weeks, girls wey fine pass your babe go start toast you from every corner😂💔 You go be like "where all of una dey when konji dey kee me?" 😂

Profilbild von Ballowtee07
Ballowtee07vor 5 Monaten

Omo no be lie, I remember say I talk this thing at the beginning of this year ooo

Profilbild von Shola 👑
Shola 👑vor 5 Monaten

God go help us😤😂😂

Profilbild von The First
The Firstvor 5 Monaten

Person wey distract you go later follow who no dey distracted. Na life brother😂😂

Profilbild von B0HT
B0HTvor 5 Monaten

My brother always tell me “ whenever a new revolution coming your way, woman will always be the wall stopping it “ They’ll be so easy to get at that moment 😂

Profilbild von MiCHΛΞL 🤵🏾‍♂️
MiCHΛΞL 🤵🏾‍♂️vor 5 Monaten

Right when you want to lock-in. God sends a 10/10 to distract you

Profilbild von Doinz Lounge & BAR
Doinz Lounge & BARvor 5 Monaten

This guy is effortlessly funny to me always 🤣🤣.. Let's get the hardwork started!!!

Profilbild von Tidim
Tidimvor 5 Monaten

They go for men who they can manipulate easily for short term and wait long term for men who are actually LOCKED- IN💀

Profilbild von trendall
trendallvor 5 Monaten

can someone seriously explain why this always happens when you decide to lock in. cos if I decide to tell you one that just happened ehn, you will pity my guy

Profilbild von Don AVE 💙
Don AVE 💙vor 5 Monaten

Beware of every Sandra in ya life!

Profilbild von Frank Uzoma
Frank Uzomavor 5 Monaten

You might actually call it a funny video But it happens 100% Staying locked in 98% Staying completely locked in 2% That 2% wey remain na him go determine

Profilbild von Dan Whisky
Dan Whiskyvor 5 Monaten

Person go wake up they think oh how him life wan take get head one girl go dey disturb you why you no call am.

Profilbild von Big Bramo 🧙🏻‍♂️
Big Bramo 🧙🏻‍♂️vor 5 Monaten

You go xplain tire and will not be able to forgive yourself for why you lock out. 😂

Profilbild von Onyix
Onyixvor 5 Monaten

If you lock in and your manhood is still out, my dear you are locked up

Profilbild von DaddyE’s
DaddyE’svor 5 Monaten

Na when man don near him success woman dey come sp0!l him life

Profilbild von Joseph osagie
Joseph osagievor 5 Monaten

Leave d skit first….them suppose stone ur barber to death

Profilbild von Diogo
Diogovor 5 Monaten

Omooo e be like sey this guy dey read my life na this stage wey I Dey like this 😭😂

Profilbild von Innocent
Innocentvor 5 Monaten

Who deh barb you 😂😂

Profilbild von Official_man_like_Ray
Official_man_like_Rayvor 5 Monaten

U can laugh but this is real life !!! Discipline no easy oo

Profilbild von Dubem
Dubemvor 5 Monaten

Na when you wan lock in babe wey no need your money go find you lmao

Profilbild von AyoMiDe
AyoMiDevor 5 Monaten

Moral of the story Na babe go spoil una life 😂

Profilbild von KIng ViN
KIng ViNvor 5 Monaten

Mk I no lie some girls nah agent of darkness.This shit don happen to me,I say mk I lock in suddenly girl wey Dey leave inside the same compound with me begin check up on me almost everyday,I cut her off ASAP cuz she nearly finish my indomie in one week😂😂

Profilbild von Matthew obi
Matthew obivor 5 Monaten

Gilmore who be your barber abeg Tell me, make I avoid am

Profilbild von Milli
Millivor 5 Monaten

this is so relatable bruhhhh😂😅

Profilbild von 𝓜𝓪𝓻𝓴_𝓭𝓮𝓷𝔃𝓮𝓵1
𝓜𝓪𝓻𝓴_𝓭𝓮𝓷𝔃𝓮𝓵1vor 5 Monaten

We full this table…. Very relatable skit …🫡

Profilbild von CyberGhoxt
CyberGhoxtvor 5 Monaten

This guy killed it. I can relate 100%. But I've passed that stage, it's been 4 years since I deleted Facebook and Instagram. I'm here just to stay informed so I don't sound pre-2022 in discussions with my peers.

Profilbild von RJ💕
RJ💕vor 5 Monaten

So na gym dey give una money

Profilbild von 𝕎ℍ𝕆𝕀𝕊ℝ𝔸𝕃ℙℍ🥂
𝕎ℍ𝕆𝕀𝕊ℝ𝔸𝕃ℙℍ🥂vor 5 Monaten

To guide you need to lock in To lock in you need to guide

Profilbild von Believe
Believevor 5 Monaten

Na wen you bath soap finish this thing Dey occur

Profilbild von ☥
☥vor 5 Monaten

@flygodT omo na real p be this chai

Profilbild von Khaleed
Khaleedvor 5 Monaten

You don buy gle wey I Dey use leg😂😂😂

Profilbild von F I R S T U S
F I R S T U Svor 5 Monaten

Why e be sey na woman dem dey use make example to man if u wan ru!n ur life?

Profilbild von ORIADE OBOKUN ADIMULA
ORIADE OBOKUN ADIMULAvor 5 Monaten

This is real life not content

Ähnliche Videos