Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

108,238 views • 1 year ago •via X (Twitter)

11 Comments

Ola☀️'s profile picture
Ola☀️1 year ago

For the air we breathe in and out forever grateful

Caravaggio™ Jewelry's profile picture
Caravaggio™ Jewelry1 year ago

Follow 💍 Caravaggio Fine Jewelry at

Mr_Nonso💎's profile picture
Mr_Nonso💎1 year ago

The guy eating turkey 🦃 no dey wish for anything again???

Khalifa☘️'s profile picture
Khalifa☘️1 year ago

I love una content 🤍 You guys put in much effort into this content creation

Official Jose Blinkz's profile picture
Official Jose Blinkz1 year ago

This guy make de drink garri nor de suffer o e even de drink garri for near restaurant 😂 in all be grateful

Krazzybondo's profile picture
Krazzybondo1 year ago

Your situation can never be the worst. You will always see someone you are better than and you don't even have to walk far. The last guy is hungry, while someone else is praying for good health even with all his riches.. In all things , give thanks

Mahmud Eko's profile picture
Mahmud Eko1 year ago

This is a very good and educative content.

Jay Wayy's profile picture
Jay Wayy1 year ago

You wey dey drink garri fit better pass the one wey dey chop Turkey lol you fit dey drink the garri without debt and you get peace of mind but that one wey dey chop Turkey fit owe 2 million but still dey chop Turkey.just don’t look anybody and just be yourself no pressure !!

Ola 💙's profile picture
Ola 💙1 year ago

To see garri sef dey expensive

Wannabe🦇's profile picture
Wannabe🦇1 year ago

Na front of restaurant werey con go soak garri 😂

stillbanxbtw's profile picture
stillbanxbtw1 year ago

Na so e suppose be If you're thinking you too worst,there is some people out there worst than you but in any situation just be thankful that's how you gonna receive your own We're to pass ourself,if you have money,some gonna have pass you,ww can't be in the same size,

Related Videos