Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

108,238 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

11 Yorum

Ola☀️ profil fotoğrafı
Ola☀️1 yıl önce

For the air we breathe in and out forever grateful

Caravaggio™ Jewelry profil fotoğrafı
Caravaggio™ Jewelry1 yıl önce

Follow 💍 Caravaggio Fine Jewelry at

Mr_Nonso💎 profil fotoğrafı
Mr_Nonso💎1 yıl önce

The guy eating turkey 🦃 no dey wish for anything again???

Khalifa☘️ profil fotoğrafı
Khalifa☘️1 yıl önce

I love una content 🤍 You guys put in much effort into this content creation

Official Jose Blinkz profil fotoğrafı
Official Jose Blinkz1 yıl önce

This guy make de drink garri nor de suffer o e even de drink garri for near restaurant 😂 in all be grateful

Krazzybondo profil fotoğrafı
Krazzybondo1 yıl önce

Your situation can never be the worst. You will always see someone you are better than and you don't even have to walk far. The last guy is hungry, while someone else is praying for good health even with all his riches.. In all things , give thanks

Mahmud Eko profil fotoğrafı
Mahmud Eko1 yıl önce

This is a very good and educative content.

Jay Wayy profil fotoğrafı
Jay Wayy1 yıl önce

You wey dey drink garri fit better pass the one wey dey chop Turkey lol you fit dey drink the garri without debt and you get peace of mind but that one wey dey chop Turkey fit owe 2 million but still dey chop Turkey.just don’t look anybody and just be yourself no pressure !!

Ola 💙 profil fotoğrafı
Ola 💙1 yıl önce

To see garri sef dey expensive

Wannabe🦇 profil fotoğrafı
Wannabe🦇1 yıl önce

Na front of restaurant werey con go soak garri 😂

stillbanxbtw profil fotoğrafı
stillbanxbtw1 yıl önce

Na so e suppose be If you're thinking you too worst,there is some people out there worst than you but in any situation just be thankful that's how you gonna receive your own We're to pass ourself,if you have money,some gonna have pass you,ww can't be in the same size,

Benzer Videolar