正在加载视频...

视频加载失败

108,238 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Ola☀️ 的头像
Ola☀️1 年前

For the air we breathe in and out forever grateful

Caravaggio™ Jewelry 的头像
Caravaggio™ Jewelry1 年前

Follow 💍 Caravaggio Fine Jewelry at

Mr_Nonso💎 的头像
Mr_Nonso💎1 年前

The guy eating turkey 🦃 no dey wish for anything again???

Khalifa☘️ 的头像
Khalifa☘️1 年前

I love una content 🤍 You guys put in much effort into this content creation

Official Jose Blinkz 的头像
Official Jose Blinkz1 年前

This guy make de drink garri nor de suffer o e even de drink garri for near restaurant 😂 in all be grateful

Krazzybondo 的头像
Krazzybondo1 年前

Your situation can never be the worst. You will always see someone you are better than and you don't even have to walk far. The last guy is hungry, while someone else is praying for good health even with all his riches.. In all things , give thanks

Mahmud Eko 的头像
Mahmud Eko1 年前

This is a very good and educative content.

Jay Wayy 的头像
Jay Wayy1 年前

You wey dey drink garri fit better pass the one wey dey chop Turkey lol you fit dey drink the garri without debt and you get peace of mind but that one wey dey chop Turkey fit owe 2 million but still dey chop Turkey.just don’t look anybody and just be yourself no pressure !!

Ola 💙 的头像
Ola 💙1 年前

To see garri sef dey expensive

Wannabe🦇 的头像
Wannabe🦇1 年前

Na front of restaurant werey con go soak garri 😂

stillbanxbtw 的头像
stillbanxbtw1 年前

Na so e suppose be If you're thinking you too worst,there is some people out there worst than you but in any situation just be thankful that's how you gonna receive your own We're to pass ourself,if you have money,some gonna have pass you,ww can't be in the same size,

相关视频

Be grateful
3:22

Sensitive content

Be grateful

Andrew Tate

239,591 次观看 • 5 个月前