Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Be like dem no need free lil durk again o😭😂😂
32,267 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

He's good. Think I've heard one of his songs. Taking traditional language into trap is creative and y'all laughing for no reasons Mid listening skills

Make them carry this one free lil druk for us

Make lil durk just remain there 😂

The guy is good. African supports your African man make una live lil duck from this matter. I will be this guy fan and stream is music once I get his link. Done and dusted with lil duck. My Africa guy is doing better and awesome. Big love 💕

Make dem arrest this boy first release lil durk 😭😅🤌🏽

Make them keep lil durk for now

Shalewa ya were gan She from ibadan Ti ba mu e shalawe

Na only lakoko I de hear and ilorin …..and efo riro…. But this your own style bad tooo,, but never compare your self to smurk ,, you ain’t even half of smurk …..you just de learn ni

Started seeing this guy on TikTok last week. He’s good sha 😂

Agbàko mode 😭😂🤣🤣🤣🤣🤣

I just Dey hear lacoco 😀😀 The producer have to slow him down 😀

He did great You humans always laugh at every one's effort it'd like to see you pic up and mic and outperform him tard...

Them even beg the werey to stop 😂

😂😂😂

"Aint gonna lie ore agbako lo po ni ekooo" omo seee linesss slovido dey learn 😭

Boom Boom Boom

Yoo! 🔥 No bad rap.. ⚡🖐🏽

Boom boom boom 🤣🤣🤣

Sounding like dabliss osha Abi nah osha in another body

🤦🏽😂..

@StreamviDL pls download

😭😭😂😂😂😂

I get some nigga own if I send give you err you go delete this one 😂😂

Double gee our own Roddy rich

Werey por lekoo 😹

Na Akpako akpako I dey hear oo😂🤣

😭😭😭😂

See Ikorodu Pop Smoke

😂😂😭😭

Mehnnn 😂

😂😂

Stfu, Free Lil Durk and all them bros

Okudie Kan Poison Mi Pelu Eforiro 😂

@alayebeejay
