Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Be like na when he high e dey always get chance talk him mind 😂😭
Комментарии: 11

ThugLife💯1 год назад
Omo 😭😂

charlesnotes.eth1 год назад
n!gga got 1 good song in an entire album with the help of Omahlay, e no go won make we rest ...lmao...clown.

ThugLife💯1 год назад
Good song? lol e no good like that sha

Solar Heavy1 год назад
chill/lofi/relaxing

Florence1 год назад
Abeg make una leave OBO make he have fun jare, everything no be maturity. Nobody don win best in maturity before.

ÌKÀ NATION1 год назад
Wetin be this 😂😂😂😂😂😂😂

KENNY✝️1 год назад
Industry clown

Brian Brian1 год назад
U got to love this guy

🦋still pretty1 год назад
this guy no real lmao. one song out of 17 na wetin no make am calm like this😂 same thing he did with unavailable

WIZKID TRIBE✪1 год назад
Wetin he talk self abeg i no hear anything 😂

Let love lead1 год назад
This guy and fooling na 5&6, him fans wey dey give am mind na I blame
