正在加载视频...
视频加载失败
Be like say the guy wan break record cause why he dey keep this kind nails na! 👀
33 条评论

How e come Dey wash yansh

Hope he knows, this is the person he want to drag it with. By the time he is half of this, they would have gotten a bed for him at Yaba left.

i trust my mama she go cut am as you dey sleep

Make me and my friend no fit chup Eba together

This is too disgusting. 🤮 How does he washes his yansh? 😭😭

Abeg mk one girl give him sweetie nah

Imagine these fingers in his girlfriend's thing…

He still has a long way to go, check out  Diana Armstrong 🇺🇸 holds the Guinness World Record for the longest fingernails on a pair of hands (female) a combined length of 1,306.58 cm (42 ft 10.4 in). For men, Lưu Công Huyền 🇻🇳 from Vietnam holds the record with a combined length of 594.45 cm (19 ft 6 in).

Abeg how e take dey clean e YANSH Right hand???

This is disgusting asf

He fit knack those girls like that . Mumu girls doing like werey bc of nail

See how dirty the werey is 😂

Nothing fit make me follow this guy chop food, cos no how wey shit no go dey inside those nails.😂😂😂

If I wan fingers nd touching my nipples How this nigga go take perform now

Sorry if this might sound somehow, how does his clean his bum after using the restroom 😶🥲🤣

It’s irritating

This is the result of Unemployment, nothing more nothing less 📌

Bro knows this looks bad. He just likes attention way too much

Na talent

E dey like curly fries

I hope he has his own personal car or keke 😂, cos If you mistakenly use this finger scratch me if I no break am call me bastard .. rubbish

Now that one will be praying disturbing God unnecessary,why mogbe Werey Dey curse herself ontop nail.

This one de wash nyansh at all...I pity him babe because he no go de finger am...he go de nail her 😁😁😁

If I be the babe I go wake up cut am finish then run go my house

How he take Dey wash nyash?

Na joblessness cuz am, if to say him get work him for nor dey do this nonsense

Bawo le se n Tamba 🙄😒, how U dey take wash you yansh , thats left hand oo

This is risky sha hope he knows?

He can’t, have you see the nails of the woman currently holding that tittle?… I think her name is Diana

The thing no even fine

Beginning of m@dness

@zukky8903 see our friend’s brother 😂😂😂

@CasuaWorka
相关视频
Sensitive content
Na this kind church I wan Dey go now
jason
28,494 次观看 • 8 个月前
