Loading video...
Video Failed to Load
Because of MANGO ๐ฅญ ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
637,579 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
55 Comments

Poor man pikin and disgrace ๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Poor man pikin funny die ๐

@vizzyguyy ๐๐๐๐

Make that thing better be mango of life ooo ๐

@thewereymemer Cos bro all those blow ๐ฅน๐ฅน

You see that blow way de green guy miss, to say e land na game over be that๐

@Eddie_231 Bro God save am ๐๐

I love this feature, your algo is back ๐ฅ

Yes ooo ๐๐๐ I go too cook

Allow ๐ฅ

๐๐๐๐๐๐๐Wtf You dey support make he drop the mango๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Drop keh ๐๐๐๐๐๐

This video recording wen them introduce come x so too deh vex me abeg

Rich man bring update poor man Dey hate am ๐๐๐

You must be mad and stupid for supporting this kind of violence and making a review on it and I pray any of your family shall in such frame very soon amen

Pour this frustration on your father and mother that fucked and gave birth to you dawg

Na new niche be this๐

Yes oo ๐๐

Kindly join my free TG channel if you trade forex and crypto

๐ my guy talent don finally come out

Take am play

๐ i go try am one day

Impresssion nah water.

MY SPONSOR ๐๐๐

The boy on green must have been frustrated with how he has always been cheated, these was the last he could take ๐ ๐คฃ

If na mango fit cause this kain fight, wetin apple go do?

It's not just about mango but the audacity and disrespect. The other guy won't keep the mango because he thinks he can beat/intimidate the owner.

Ordinary MANGO Teeth don almost full Ground Imagine say God create WOMANGO Dead body for surplus ๐ญ

The funniest thing for this scenario be say niggas no go seperate fight till one person don wound You go Dey pray make person come seperate fight And na school settings e common pass ๐ฏ๐งฌ

I wasnโt expecting this impression๐

Give am him mango ๐๐

some people just dey wicked ... dey just won do you bad thing knowingly . when e pluck mango for himself... Ceaser com shubi am

Billionz ๐๐

My G

Been a while

I just see your profile now ๐๐ Whatโs good G check dm

Sharp

Make dem kill themselves na after all, man die, man-go

At this point, he must have had second thoughts about his life choices and the mango.๐๐๐

Ahh

We still Dey settle fight

Whoa.๐

Jezz๐๐๐

Give them 10minutes after the fight them go Dey laugh together again thatโs how guys in hostel behave ๐ญ๐๐

@The_4thMan ๐

Package wetin you dey do? ๐ญ

Jesus how u take know this name ๐๐๐

This guy ๐๐

If na neutral ground, that guy for finish Mr green trousers

Mango really said not today camera man. Legend still got the shot tho ๐ฅญ

Hope say nah Ogbomoso mango Una Dey fight for ๐๐

๐๐ wahala

Ee be like them never chop since morning๐๐๐

If mango cause this kind fight. Wetin money go cause ?๐คฃ๐คฃ
Related Videos
Sensitive content
RIEN AND ROLAND STARTED FIGHTING BECAUSE OF ROLAND WITNESSING RIEN TALKING TO CHESED ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
phyl (comms closed)
57,804 views โข 3 months ago
