正在加载视频...
视频加载失败
Because of MANGO 🥭 😭😭😭😭
55 条评论

Poor man pikin and disgrace 😂😂

😭😭😭😭

Poor man pikin funny die 😂

@vizzyguyy 😂😂😂😂

Make that thing better be mango of life ooo 😂

@thewereymemer Cos bro all those blow 🥹🥹

You see that blow way de green guy miss, to say e land na game over be that😂

@Eddie_231 Bro God save am 😂😂

I love this feature, your algo is back 🔥

Yes ooo 😂😂😂 I go too cook

Allow 🔥

😂😂😂😂😂😂😂Wtf You dey support make he drop the mango🤣🤣🤣

Drop keh 😂😂😂😂😂😂

This video recording wen them introduce come x so too deh vex me abeg

Rich man bring update poor man Dey hate am 😂😂😂

You must be mad and stupid for supporting this kind of violence and making a review on it and I pray any of your family shall in such frame very soon amen

Pour this frustration on your father and mother that fucked and gave birth to you dawg

Na new niche be this😂

Yes oo 😂😂

Kindly join my free TG channel if you trade forex and crypto

😂 my guy talent don finally come out

Take am play

😂 i go try am one day

Impresssion nah water.

MY SPONSOR 🙌🙌🙌

The boy on green must have been frustrated with how he has always been cheated, these was the last he could take 😆 🤣

If na mango fit cause this kain fight, wetin apple go do?

It's not just about mango but the audacity and disrespect. The other guy won't keep the mango because he thinks he can beat/intimidate the owner.

Ordinary MANGO Teeth don almost full Ground Imagine say God create WOMANGO Dead body for surplus 😭

The funniest thing for this scenario be say niggas no go seperate fight till one person don wound You go Dey pray make person come seperate fight And na school settings e common pass 💯🧬

I wasn’t expecting this impression😂

Give am him mango 😂😂

some people just dey wicked ... dey just won do you bad thing knowingly . when e pluck mango for himself... Ceaser com shubi am

Billionz 😟😟

My G

Been a while

I just see your profile now 😂😂 What’s good G check dm

Sharp

Make dem kill themselves na after all, man die, man-go

At this point, he must have had second thoughts about his life choices and the mango.😂😂😂

Ahh

We still Dey settle fight

Whoa.😂

Jezz😂😂😂

Give them 10minutes after the fight them go Dey laugh together again that’s how guys in hostel behave 😭😂😂

@The_4thMan 😂

Package wetin you dey do? 😭

Jesus how u take know this name 😂😂😂

This guy 😂😂

If na neutral ground, that guy for finish Mr green trousers

Mango really said not today camera man. Legend still got the shot tho 🥭

Hope say nah Ogbomoso mango Una Dey fight for 😂😂

😂😂 wahala

Ee be like them never chop since morning😂😂😂

If mango cause this kind fight. Wetin money go cause ?🤣🤣
相关视频
Sensitive content
RIEN AND ROLAND STARTED FIGHTING BECAUSE OF ROLAND WITNESSING RIEN TALKING TO CHESED 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
phyl (comms closed)
57,804 次观看 • 3 个月前
