Loading video...
Video Failed to Load
Because of Ponmo?🤦♂️
10 Comments

LONDON❤️💡1 year ago
Biggie just dey fall like say dem use charm beat am😂

Afikoddinho Gbenga WILO.G1 year ago
You know it's just for FUN na. 😂😂😂

🧸1 year ago
Its not because of kpomo. Its having fun with the simple things you can find

Pascal Chegbe1 year ago
It is beyond the Pomo you are seeing. This is a game and I believe they are having fun.🤝

Cobblepot1 year ago
Bigi dey craze😅

Victor Oduyemi1 year ago
@ad83501 Ponmo wey no even worth 4k…na d biggie dey pain me pass, abeg tell him to drop account number make I bless am..!

Clinton Chibuzor 💙1 year ago
Biggy body dey heavy am 😂😂

OLA🪙💲💰1 year ago
Abeg give biggy chest pain after this game oo 😂

A-SQUARE❤️🫶1 year ago
Biggie no dey pity himself at all 😂

Akogun New York.1 year ago
Spine injury, hmmmm
