Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Beeztrap d!ss Oseikrom😳? so ebe this interview wey Oseikrom say he give Beeztrap hit with the Fly girl song “wopɛ sɛ wo blow koraa aa me na metumi ama wo verse” 🤣🤣 herh
Комментарии: 0
Нет доступных комментариев
Здесь появятся комментарии из оригинального поста
Похожие видео
0:56
Sensitive content
Shallipopi finally break silence for IG Live after Mavo pleaded for forgiveness and said Shallipopi is his friend. 'Mavo, make we get this one straight. I no be your friend, and I go never be your friend I no fit get friend like you. You just blow, e no reach one year, you don start dey open mouth dey talk anyhow to people wey dey industry before you. The way you dey move, na your own career you dey use your hand d£stroy. You be the biggest f@ol I don see. Make I no lie you. You no fit even m@tch my small brother Famous Pluto for music you never get hit song but you don dey run mouth. Yet you get m!nd dey come for me. You no go ever see me dey disr£spect person wey sabi the game pass me? You no go see am. But na people dey push you from behind, and you dey run mouth for Twitter like pikin. You no get s£nse? You no fit tell the person wey dey use you say 'boss make we slow down, I still get long way'? That person no dey l@se anything. Na you dey put your career for fir£. Even if you dey respect the person wey dey send you tweet because I know na your boss dey put words for your mouth but wetin I wey go make — you still get liv£r call my name? I no need your apology, and I go ever accept am. I no even plan to reply you, but I say make I clear am make everybody hear. You no dey my level. You no sabi book, you no sabi music. You just be small pikin. Br@ke boy. Hung£r dey show for your face. Go hustle better l!fe for yourself instead of dey f!ght people wey God don lift. Because honestly, you dey play with your lif£. I no send you. If you wan try n@nsense, my brothers Dem active. Dem don tell me say dem ready, but I say make I talk am myself first. I don dey hear all the rubb!sh you dey talk, no be today. I don keep quiet too long. But since you carry am come public, make I answer you. I just wan clear you as e take be.
dangerous baby
323,694 просмотров • 3 дней назад
