Loading video...
Video Failed to Load
Before mavo and zaylevelten There was NBA GEEBOY
34,858 views • 6 months ago •via X (Twitter)
30 Comments

This guy worry instagram…still ragebait Davido 🤣🤦♂️

i still dey stream folake once ina while

Meanwhile he’s the one sounding like a mosquito

“Folake what did you put in your stewwww😩😩” Good old days…. “Don’t you have Joy or Lux…You’re using oshe duuduu 😂💔” Miss this mf in his prime 😂💔💔😂😂

na him sing that your girl na olosho

Abeg no compare this joker to Mavo again

I miss him He used to drag Davido and wiz then

Where is he now??

Where is he now?🤣

This one ke ?? E no good at all😭

This fool still Dey

This one way no blow ?

This one been Dey use us play joor

Who be this

Your mouth no good gan.

Mosquitototo?

Covid and end sars period this Werey worry sehhhhh 😂😂😂😂😂😂😂

God abge, wetin be this. 😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

This song is so emotional, I tear up anytime I’m streaming the song😢

With him fake watch and blings

My Goat 🐐

Wow

How much did he pay for this pr?

Music is so sweet when on mute

🤣🤣🤣🤣

2k20 was a crazy run for bro🤣🤣

you sabi ball bby

My goat 🧎😭😂😂

Where this guy Dey self 😂😂😂

