Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Before you leave your man , make sure u have a destination because coming back may not be that easy !

131,582 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 40

Фото профиля SAMO
SAMO3 месяцев назад

Werey quickly rush enter inside Husband scarce

Фото профиля 𝑺𝑵𝑶𝑾𝑩𝑰𝑹𝑫🦅👑
𝑺𝑵𝑶𝑾𝑩𝑰𝑹𝑫🦅👑3 месяцев назад

Rukky you ain't got sympathy you want make this man cry for you neh

Фото профиля AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!
AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!3 месяцев назад

But she got shocked that the man could move on so fast with another babe

Фото профиля 𝑺𝑵𝑶𝑾𝑩𝑰𝑹𝑫🦅👑
𝑺𝑵𝑶𝑾𝑩𝑰𝑹𝑫🦅👑3 месяцев назад

Yeah and that how a man should be right 🪂🤐

Фото профиля iKent™️
iKent™️3 месяцев назад

Husband scarce ooo, dem no go tell you first. Just de play

Фото профиля Iam_prince
Iam_prince3 месяцев назад

E no get destination e Dey pack load 😂

Фото профиля Kazz_Bekker 👞🐐
Kazz_Bekker 👞🐐3 месяцев назад

Bros if she come back, if she enter make them call me bastard.

Фото профиля Corrado
Corrado3 месяцев назад

The 2nd babe looks prettier than the main chick sef. She also has a very bright future and a solid background

Фото профиля KAYJAY𝕏 🤷🏽‍♂️
KAYJAY𝕏 🤷🏽‍♂️3 месяцев назад

Asting for 😂

Фото профиля AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!
AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!3 месяцев назад

Those her initial moves nah shakara

Фото профиля TALLEST 🇳🇬🇺🇸
TALLEST 🇳🇬🇺🇸3 месяцев назад

Very weak a man 🤦 The Guyy dey vex me

Фото профиля Lanny🇳🇬🇬🇭🇿🇦🇹🇬🎯
Lanny🇳🇬🇬🇭🇿🇦🇹🇬🎯3 месяцев назад

Broke girls and pride is like 5 and 6. lol

Фото профиля DFC’s 𝚁𝚊𝚢 𝚂𝚕𝚊𝚢® 🦅
DFC’s 𝚁𝚊𝚢 𝚂𝚕𝚊𝚢® 🦅3 месяцев назад

But wait o, my concern is: Is it not same girl that said she can’t date a cab man? This cab man no guide pass her cheating man? As in look at the house na. 😂

Фото профиля GreatKris
GreatKris3 месяцев назад

D man would pay for dis later though cuz d woman would definitely start cheating

Фото профиля Luna Veracruz
Luna Veracruz3 месяцев назад

🤣🤣🤣

Фото профиля AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!
AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!3 месяцев назад

Nah so the matter be ...some no get destination at all

Фото профиля irreplaceable
irreplaceable3 месяцев назад

That kind thing U don go be say u don go 😁

Фото профиля adewoye-adeniyi
adewoye-adeniyi3 месяцев назад

@jupearlnations This guy get one of the best skit actors. Dem dy make everything look real.

Фото профиля DaddyE’s
DaddyE’s3 месяцев назад

Rukky no dey disappoint, him quick let her know say na side chick she go be

Фото профиля Martins
Martins3 месяцев назад

lol

Фото профиля AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!
AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!3 месяцев назад

some girls too do

Фото профиля Henzo JR🗽
Henzo JR🗽3 месяцев назад

lol 😂 make I shock you she cheats too😹🤌🏾

Фото профиля DaddyE’s
DaddyE’s3 месяцев назад

I like as the guy no waste time at all to move on😂😂😂

Фото профиля Miah 💙🧑🏾‍🦱
Miah 💙🧑🏾‍🦱3 месяцев назад

Ladies that really break up don't give you sign, they just start planning their exist. This is how to know a woman that loves you and one that doesn't. Before they leave they already have another man they are going to.

Фото профиля HR Beno
HR Beno3 месяцев назад

Una no get where Una dey go ... Una go first carry bag 😂😆 Rukky is crazy 🤣

Фото профиля Tony Glover
Tony Glover3 месяцев назад

The man be mumu to accept her back. How can you be made an option

Фото профиля Shai
Shai3 месяцев назад

Funniest part that last babe self Dey go back to beg her Ex

Фото профиля Adebola J.
Adebola J.3 месяцев назад

Almajiri Promax

Фото профиля Uncle Uchechukwu
Uncle Uchechukwu3 месяцев назад

Dem go cheat on her again true true 😂

Фото профиля Czar of Etinan(Governor of Uyo)💫
Czar of Etinan(Governor of Uyo)💫3 месяцев назад

"If you leave your man, you will be a side chick to so many people before you will see the one that will take you serious" nice line

Фото профиля 𝕸𝖎𝖈𝖍𝖆𝖊𝖑 𝕰𝖙𝖎𝖒 💎
𝕸𝖎𝖈𝖍𝖆𝖊𝖑 𝕰𝖙𝖎𝖒 💎3 месяцев назад

Oga say I thought u left o babe😂

Фото профиля Blessing Erigga Ukutaire
Blessing Erigga Ukutaire3 месяцев назад

Commot your leg, make tire 🛞 no pass your legs

Фото профиля Chelsea Boss
Chelsea Boss3 месяцев назад

Nonchalant men, fear them o

Фото профиля iam_phavourite🕊👣
iam_phavourite🕊👣3 месяцев назад

She no go enter that house sha

Фото профиля M Wire
M Wire3 месяцев назад

If your Legs Enter that house Make I no wetin Cause am !

Фото профиля trader_ psychologist _
trader_ psychologist _3 месяцев назад

Me know sey rukky don experience this kind cruise before 😅 nothing wey u wan tell me

Фото профиля The Conqueror🦸
The Conqueror🦸3 месяцев назад

Most girls are homeless, they rather stay with a cheat than become homeless 😂😂

Фото профиля J O B I A A
J O B I A A3 месяцев назад

Omor the struggle

Фото профиля Investor_CD
Investor_CD3 месяцев назад

She get luck say the second girl get where she dey go 😂😂😂 I swear the 2 girls for enter house dey there

Фото профиля 👑
👑3 месяцев назад

Mugu still take her back 💔💔😂

Похожие видео