Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Being a beautiful girl has disadvantages too?๐ณ
458,973 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
37 Kommentare

She's not that beautiful Just enjoy the light skin girl privilege

lol

Yes na! If your yah@@ yah@@ run leave you Poor man no fit take over naaa

๐๐

Because guys dey fear to approach us now

Chaiii๐ญ

Everybody go want opueh you

lol

No vex for me โฆ na that money wey you dey ask mai I use maintain your beauty I no get

Not when she had jiggly booty๐ญ

The problem is not in the beauty, it's in the presentation...

The advantage wan even pass the disadvantage

@abazwhyllzz you no dey fast ni

No

See as gal set mehn

Na makeup I dey see Sha...I no see any beauty

As a beautiful girl, everybody go dey out eye for you

Still none of business

You're right

I no fit approach any girl that dress like this. ๐

A lot

My babe no get disadvantage

Us wey worwor nko wetin be the advantage

Everything there she does the opposite I can bet

Like seriously I was single for like 3 to 4 years and people thought I had boyfriends

Outstanding video

She no lie but advantage plenty for

Everyone wants to smash

True and same goes for handsome guys

Which poor man wan carry you??

Leave them make dem dey lie

Sometimes self i dey rub charcoal for my face before i step out ๐

But it's still better to be beautiful.

Absolutely ๐ฏ

this song is being abu$ed

No be lie, I experienced this from my babe, Ramota

One of my guy no dey like toast fine girls na the ugly ones๐คง๐ญ๐โโ๏ธ
รhnliche Videos
Sensitive content
Adrien Broner CRASHED OUT on this girl for being a 'druggie' when catching her doing ๐ณโ๏ธ โWe gotta get you cleanโฆWe gotta get you clean man.โ โYou too beautiful to be doing these dr*gs.โ
$in
201,238 Aufrufe โข vor 3 Monaten
Sensitive content
Real hair has its disadvantages.... #fadesandlashes #streetfights #girlfights
Fades & Lashes
92,886 Aufrufe โข vor 1 Monat
Sensitive content
A little girl is being followedโฆ this gets scary ๐ณ
Contextpinit bluesky
367,125 Aufrufe โข vor 3 Monaten
