Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Being a vet doctor is not for the weak😭🙆♂️
102,080 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 27

The person videoing is stupid for making jest

Na woman hold that camera SMH 🤦

Which kind mumu video be this ???

As I dey comot, U go enter inside go do your own turn on Unless U go beat me that day, me and my guys know as we dey do am Since you no hold the dog well, as soon as I come out... You are going in next.

The person wey de video no try....that was poor from her

Dogs ehn😹😹😹. Dem fit comit the remaining steeze and composure wey dey your body🤦🏻♀️😹😹.

I’m not a vet.. But as a vet ensure proper lock before going close to a dog..

Who be this bloody camera man

That vet doctor really turned into Spider-Man mid-lunge 😂 Vets really don’t get enough credit for what they deal with every day.

The dog owner dey craze

Vet doctor sorry O

Who record this stupid thing

Some of you shouldnt known a dog coz Whats this nonsense 🤦🏽

Na so dem dey hold dog?

Let's make genotype awareness a normal conversation in Nigerian homes.

Nigeria own always different

Dey suppose slap who Dey video this thing

very careless human beings

Na God save that vet doctor 😂😂

You and the camera person the craze

How do you even own a Caucasian shepherd as pet. Those breed are wild.

😂😂

Can't they use mouth guard

😂😂😂

Why dem no show video well

Ona they laugh say that dog bite am them use police pick that laughing go stop

What is this rubbish 👎🏾 who dey handle the camera 😠
Похожие видео
Sensitive content
LA County jail is not for the weak…😳😭
Lil Rico ⑨
777,763 просмотров • 1 год назад
