Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Being too humble can be a problem sometimes too.
80,732 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

"Just enjoy life we will never be young again"

Omooo Erigga deserves his flowers 💐 Boys don too use him push hustle ehhhh Symbol of hope for the streets

For sure 📌 You fit want show too Humble, make Dem use it against you

Na hope hunter get e no keep animals for bush ✌️

True talk bros, e happen to me this afternoon, I just rough am for one bus conductor. The guy say my face look dey calm, so because of that e won cheat me, as I give am voice e still won claim say e dey right, na so I rush am o. The guy beg me last last

Nah why my Kala no Dey off

No be lie😂

It take aggressive to inherit the kingdom of God

Burst my head 🤯 Erigga.... Make una leave this rap thin for him e too Sabi 😭

🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
