Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Being too humble can be a problem sometimes too.
80,732 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

"Just enjoy life we will never be young again"

Omooo Erigga deserves his flowers ๐ Boys don too use him push hustle ehhhh Symbol of hope for the streets

For sure ๐ You fit want show too Humble, make Dem use it against you

Na hope hunter get e no keep animals for bush โ๏ธ

True talk bros, e happen to me this afternoon, I just rough am for one bus conductor. The guy say my face look dey calm, so because of that e won cheat me, as I give am voice e still won claim say e dey right, na so I rush am o. The guy beg me last last

Nah why my Kala no Dey off

No be lie๐

It take aggressive to inherit the kingdom of God

Burst my head ๐คฏ Erigga.... Make una leave this rap thin for him e too Sabi ๐ญ

๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
