正在加载视频...
视频加载失败
Belike I go really join this army ooo🌚
229,003 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
42 条评论

senior officers Pocket toto.

Ahh

I fit go meet her parents today.

Guyyyy🥹

You don't mean it, how I wan take contact her?

Na guard room you go sleep forever, cause these ones na oga food ajeh.

Me I wan be oga

Oya naa, good luck if na ikpu wan carry you join army 😏

This thing na trap oh.... Heehh!!

For real man😂

Oga's meals 🙄

Me wan be oga too😫

Bandits go mess you up woto woto

Me wan go enter tru short service

All these one na oga at the top opeuh o no ever think sey u go see am chop 😎

Dem wicked ehh

I sabi the first girl wey they push inside pool. Naa my guy wife

4get those smiles na dem wicked pass.

Is these real or Ai?

Jail don dey hungry you

All these ones na chewing sticks for the generals

No whine yourself o 😆 😂 .. till dem post you go zamfara or borno but ur eye go clear

U think say na here them go put u abi

When form dey come out

Lol.... Filter

😂😂

Them fine o

All these ones no dey go war front 😭

Where una dey see all these beautiful army girls

So na bcos of girls u wan join army O lord why is dumb tweet popping up on my Timeline I don’t even follow this guy

I pity you😂😂

They breastfeed make soldiers on war front

Abeg @HQNigerianArmy when Una go start to dey sell form I wan check something

I no go still join

U sure say no b AI so?

No be academy be this ?

Una go dey post person video without permission

Most of this girls na RSM Daughter oo

Na dis one dey enjoy army all d casualties since boko harambee insurgent enter dis country,fulani bandit,I never ear say one lady soilder pai is dat not alarming ahbi nigeria no get combact female solders?

All na lion meat O. Run 🏃💨

U think say u go say this females there

Them they fight bandit too? or na only men them de send
